Wednesday, 23 August 2017

Usman(diary of a gateman) Final chapters 8-10

Written by @elmizzydgreat @talesofhearts @big_stan (instagram handles)

Chapter 8

I never tell una say my new work for house now na service madam for morning, service for afternoon, service for evening. 

One thing you like my madam na say she no dey dull to give me plenty food and milk to use get my sperm back after plenty fuck. 

Anytime I hear my name from inside house I don already know say na to fuck and after fuck na food go follow. 

As madam call me this afternoon na so I take Jedi Jedi so I fit sama her well well pass all the work I don dey do before. 

I just waka enter the sitting room with confidence na so madam tanda for dining table dey wait for me come old oil for hand. Na later I sabi say wetin she hold na lubricant dem dey call am. 

I just waka slow go meet her she come begin dey kiss me for neck say she just dey think about me and my prick inside her. For my mind I say she never know wetin go jam her today, na him I grab her ripe breast begin dey suck am like fura De nunu, "madam your breast dey very sweet oh" as I tell am like dat na so she just smile dey laugh. 

She come carry the oil begin rob for her lap like say she dey rub cream. 

Small time she bend down to remove my nicar as me I still dey try to comot shirt. 

"Usman, I need you to fuck me hard in my ass" 

I been no dey hear well as she talk am na him she repeat am come make my leg start to shake. I no even think twice again when I reason punishment wey I go face if I no fuck well. 

I suffree suffree comot her pant come use the oil rub for my prick wey still dey stand wey no know say na yansh him wan enter. 

The think neat sha oh because as I comot her pant na so sweet scent comot from the toto and even the back. The oil come make am soft sote as I put hand e just enter once and madam moan my name. I begin to put second finger come comot am put my dogoyaro inside. She just hold me for waist like say I dey ride her like horse. I begin knack her small small as every where done wet finish. 

I bend her go sokoto she follow, I carry her go jalingo she follow, even when I take her go Bornu where them take chibok girls go she still follow na that time I know say madam sef sabi fuck. 

I fuck madam for ass sote she begin tell me say she love me. I smile because I know say Jedi Jedi don do am this time. 

09

I dey my own for my lungu for gateside, na so madam waka come my door come dey call my name, walahi i like as madam dey call me. E dey sweet me for body, madam voice soft, e be like oyibo own.

"Usman! Come here"

"Yes madam"

"Come help me kill rat for house"

Madam come cut eyes for me, i don sabi wetin she mean like so. If you see madam yansh as she dey waka, the tin just dey shake like blomblom wey dem full water for inside.

As i follow am enter palor, na so she lock door.

"Commot your trouser" walahi i like as madam dey take command me, i no waste time. I pull everytin pata pata!

Na so madam kneel down, my head wan burst. My madam dey kneel down for me. Walahi Usman i don make am for laife.

As she jack my prick for hand, the tin stand fiaam!

"I like this your prik Usman" as madam talk am my head wan burst!

"Ah ma..damm" my body just dey shake as she dey jerk my prik.

She kom carry am put for mouth

"Kaaai!..." Na so i shout o.

Walahi madam mouth soft, e be like toto. E wan hot small and spit plenty inside.

Na so madam begin suck my prik, madam neva suck my prik before.

"Ahhh madaaaaam"

"Shut up Usman, you wan make people hear?"

"No vex madam"

Madam fling me for chair kom kneel down for my front. She commot her breast for bra.

"Oya touch am small"

Madam sabi say i like her breast, i fit use daga chuk Oga becos of this breast.

I pack madam breast, kom dey press am like pillow. Ah! Madam breast soft o! I kon carry the kokoro of the breast, kon dey twist am. Madam kom dey say

"Ah.. Usman.. Press am well well.."

She kon chuk hand for her pant begin rub her toto.

"Ahh...Suck my breast Usman..."

Na so i carry the ripe pawpaw put for mouth o! Ah madam breez dey smell like perfume, e no dey smell like Sukura and Maimuna own.

"Suck am well well..."

I use my tongue dey do robo robo for madam breast as she dey rub her toto from her pant.

"Ahhh... Ahh.... Usman..." Madam just dey shout my name, she kom dey rub her toto fast ooo... She kom stop. She push my head commot for her breezz... She come lie down for ground the breath fast.

"This one na round one Usman, come fvck me for kitchen"


10

Madam grab my bulala for hand kom carry me waka enta room.

"Make we go that corner before that useless bodyguard go see us from window"

As we waka reach the corner, madam just commot her pant, she no commot am finish, she leave am for her knee. She bend down hold bed, kom raise her skirt.

"Oya Usman, chuk prik for my toto"

As i hear am like this, my head scatter.

Madam big yansh bend down for my front, her toto kon spread for my eyes. The toto just stand, i chuk hand for inside and water full the toto ehn!

I just chuk my prick inside the toto fiam! The prick enter smooth! Because water plenty for the toto before, be like say rain fall for inside.

Ah! Madam toto sweet! I just dey shake! Be like say i dey for heaven, i no even move.

"Fvck me Usman! Wetin dey worry you? Fvck my toto" madam just dey cry for my d*ck.

I kon begin fvck madam, she just dey shout

"Hada hada... Fasta fasta" as i dey fvck am.

Her yansh just dey bounce ontop my prick, she hold bed. Her pant still hang for her knee, i kom dy feel like oga. The thing just dey sweet me ehn!

"Ahh... Madam... Your toto sweet walahi"

"Usman do am fuku fuku... Hada....ahhhh dis your prick sweet..."

Madam just dey hail me. I kon slap her yansh small, i no want make she vex.

"Slap my yansh Usman! Slap am well well"

Wetin dey happen? My eye just open! The thing shock me! Madam say make i slap her yansh?

"Usman slap my yansh"

Na so i begin slap madam yansh anyhow? As i dey press am na so i dey slap am. The yansh just bounce, dey sound

"Tai tai" as i dey slap am.

Water for madam toto come begin rush o, the tin kon dey sweet me, i kom dey shout

"Madam oo.. Your toto na heaven o... Ah madam..."

She kon dey shout

"As Usman, press ma yansh, fuck me..." As the tin dey sweet us go, na so we hear voice from window.

"Honey, surprise... I'm home"

My head beat gidigba! Chai! Na oga voice be that o! Wahala dey ! So Oga don come from Amrica? E don happen!

Kai! Maybe he hear all our shout? Abi oga don see us from window? Oga don dey near door sef, how i go take escape? My own don finish!

*

THE END

Thanks for reading guys 💖comment how you feel 👇👇

No comments:

Post a Comment