Monday, 21 August 2017

Usman (diary of a gateman) Part 1-3

Chapter 1

My name na Usman, my mama na hausa and my papa na Igbira. I no sabi English well. Na for primary 3 I stop school before I comot for kogi come lagos. Walahi I no even like school fa.  Now, I be maiguard for one big house and my oga sabi travel well well but him wife dey house all the time and she get big yansh. My oga like em wife sote he even get bodyguard wey be like armyrobber wey dey follow her upandan but na me be the real bodyguard because I no dey allow anybody enta house. Oga dey always go Amrica, maybe he get another madam for Amrica because if this madam for here na my madam, I no go dey leave her alone with all these armyrobber bodyguard o. 

I dey for gate jeje, madam I just dey call me. She just dey shout my name like say I be small boy. I been dey dream of the malu I go carry go marry maimuna for Kano. Maimuna dey sell fish and she dey allow me touch bress small. 

"Usman, come carry your food."

"I is coming, madam." kai hungry sef don fire me.

I see madam for parlor with my plate and my prick just tashi like say na sojoji e be. Madam wear one kain cloth wey make food no hungry me again. She wear one small skirt wey no even fit hold her yansh and her top sef dey fight with her breast. She no even wear bra and her 2 kokoro for breast just dey tell me Waka shege. Madam yansh dey like that pot wey dem dey use do party. 

"Come here Usman".

"I dey talking to me, madam?" my body just dey shake.

I waka go meet madam. She kom gimme the food. I no even know weda na tuwo masara or fried rice. I just dey look madam breast, her breast just dey do me 'touch me touch me' madam kom laff dey look me. Fear kom catch me o, because I no want make oga pursue me. "wetin you dey look, Usman?" I just comot my eye dey look the plate. "nothing madam. I dey look plate." madam kom collect the plate for my hand, put the plate for table, Na so madam comot breast from cloth o. I just say "wayo Allah". Madam breast fine pass maimuna own well well o. The breast fresh like paw paw and maimuna own dey like orange wey wan fall. 

Madam kom carry my hand put for one breast, ah! the tin soft o. I just dey say "wayo Allah" and my sojoji just dey jump for my trouser. Madam breast even soft pass my pillow.She kom hold my sojoji kom say "Usman, na person leg be that?" "No madam, Walahi no be person leg o. Na Usman bulala be that." Madam kom laugh, she kom say make I go eat kom back. She say make I no open gate for anybody sef. "madam, I no dey hungry again o." "I know, Usman. Just go eat kom back."

Chapter 2

I just chop the food quik quik bekos my bulala still dey stand like sojoji. Na toast bread and yoghurt madam give me today, madam dey give me beta food o. I just eat finish, drink the yoghurt I kom go carry the agbo wey I buy for oshodi. The agbo na for buruntashi. Since maimuna dey do me yanga, I go use am for madam. I finish the agbo, I kom lock the gate. 

"Madam, I don kom o" I never even lock the door finish wey I dey find madam. She just come meet me for parlor, she no wear anything sef.

"you enjoy the food, Usman?"

"Walahi madam, I enjoy the food well well o." I just dey look madam body. Madam fine no be small o. Her body dey like baby own, she just dey shine. Her breast even stand and I no say she senior me small. Kai oga get better eyes o. No wonder he get armyrobber bodyguard wey dey follow madam upandan. Madam just waka come meet me for where I stand, she come comot my knika my sojoji just jump comot and madam kom hold my sojoji.

"Usman no be for my body you go put dis tin o. You want make my husband lost inside when he wan do me?"

"Madam abi make I put am for your mouth?"

"you dey mad abi Usman, na dis tin you want use tear my mouth? You don use mouth for woman toto before, ehn Usman?"

"No madam, I never do am before, my small Usman no go tear your mouth na. Oyah tell me where you want make I put am."

madam no even answer me sef. She just hold my prick say make I follow am, I kom follow her like mumu go the long chair for the palor. I just dey look as madam big yansh dey do 17, 18,19,gidigba.Madam come lie down for the chair, she kom spread her yansh, kom say make I lick her toto and I never do am before.

"why you dey comot your cloth Usman?" "Walahi madam Na Heat dey catch me". "which kain yeye heat be that, Usman no think say you go put that person leg for my body o. Come lick my toto. lick am like that mango wey I give you that day." "Okay madam, but your toto na mangoro because I like mangoro well well o. If your toto sweet like mango, make I bite am?"

"Usman if you bite me dere na for police station you go sleep and I go tell police say you be Boko Haram." I just start to dey lick madam toto like mangoro o, but the toto no taste like mangoro, the tin just sweet. I come hold madam leg just dey lick her toto like say na plate I dey lick, madam kom hold my head kom dey say

"Usman no stop, no stop".

"Madam, I no wan stop na".

"Shut up, Usman, just dey lick am laidat"

I no talk again o. I come put my hand inside her toto as I dey lick am, madam come dey shout say she dey kom, I been wan ask her where she dey kom from but she say make I no talk.

Madam kom dey shake like say electric dey shock her. She kom hold my head with her leg as her toto just dey pour water for my face.

"Make I still dey lick am like mangoro?" "Nooooo.... Uuuu... Sss.. man you have kill me. Oyah stop stop."

I kom stop,i dey look weda madam go tell me make I put my small Usman for her toto, she just tell me tank you, kom say make I go sleep say she go see me tomorrow. I just dey waka dey go the door small small so that she go call me kom back. Madam no even call me o and the agbo wey I drink don make my bulala stand like say I wan chook person knife. I just go stay for gate dey pray make maimuna carry her fish come pass again. Madam wicked sha.

Chapter 3

E be like say madam no wan see me o. Abi I no lick her toto well? Since 2 days now and she never even call me kom inside house. She go just drop my food outside the kitchen make I go carry am and maimuna sef no dey even pass again, abi she sef don get boyfrnd?

"Wow.... This Usman wee not kill me o. First time wey e dey lick puna he just scatter my head. Assuming he dick no be like pikin leg, I for just allow am fuck me anyhow but that kain jaki dick go make my husband think say I dey sleep around. See as I dey stay here for hours to look ordinary gate man through window. When Bose wan come Na? Na her put this Usman idea for my head last week when konji want kill me. As I gist her wetin Usman do me, her too say she wan come experience am. Shebi she dey always say she want big dick, make she come see wetin Usman dey carry o." Madam just dey folo hersef tok inside house when person knok for gate.

"Who I be?! Wait, I dey komin" i run comot for room dey wonder whether na one of the armyrobber bodyguard dey knock gate anyhow but e kom be madam friend.

"Madam Bose, na you sef. I don tey wey I see you o."

"How are you, Usman"

"I dey fine madam,I no fine reach you sha. Walahi madam, your oga dey try o. See as you dey shine like police torch wey dey put new battery."

"Usman, you will not kill me, Lemme go and see my friend. I would see you later." Madam friend just waka dey shake her big yansh, be like say she sabi say i dey always look her yansh. Kai this madam Bose yansh big pass madam own o. But madam breast big pass her own sha. This my prik sef go just dey stand up anyhow, hmmm...small Usman no dey shake anyhow o, madam Bose husband na general for army o and he wicked pass Buhari. No allow anybody catch you dey look yansh o" i comot my big prick dey advice am, i no know say Madam and Madam Bose dey look me from window. Where that girl wey dey sell bread na. All these Yoruba girls wey just get big yansh. Now wey madam don pay am salary, i want use all of them buy bread from sukura when she pass. She even know say he like her sef because anytime wey she bring bread she go dey say make i teach her Hausa. I dey pray make Sukura come when madam comot so that i go teach her beta Hausa for he room. 

"Usman! Usman!!"

"Madam, I dey call me?" I shout as i jump comot for room.

Dis one wey madam dey shout my name laidis, abi time for afternoon food don reach? And i dey dream beta dream say madam and Sukura comot cloth dey pursue me say make i fuck dem. 

Fear catch me as i enter parlor. I tink say na dream i dey dream. I just see madam and madam Bose sit down for chair and dey no wear anything. My bulala just jump stand inside the knicker. I kom put hand hold am.

"Take your hands off, Usman. Remove your clothes and come here."

"Madam, I say make I comot my cloth? You sure? If na mangoro I go lick I no wan comot cloth o" i just reply Madam Bose but i still comot cloth and the sojoji just dey shake as e dey point madam Bose. She kom stand up kom meet me. she bend down, carry my prick put for her mouth.

"wayo Allah. Madam you wan kill me o." "Usman, Madam Bose say she wan fuck you. She like your pikin leg" Madam just dey look as Madam Bose dey suck my prick, she kom dey vex small.

She just waka kom meet me and madam Bose. She kom lie down for ground open yansh.

"oyah that one don do, kom here Usman" "wait small madam.... I dey see star o. Madam Bose Wan kill me o." vex come dey catch me sef. Wetin madam want sef? See Madam Bose dey suck him prick anyhow and madam dey call am make he come lick her toto like mangoro.

"come put prick for my toto Usman"

I no even waste time,i just jump go meet madam for ground. Madam toto just dey comot water anyhow. Madam Bose kom hold my prick kom dey put am inside madam toto. Ahhh madam toto sweet o. I just dey enter small small, madam just close eye dey lick her mouth. As small Usman enter madam finish madam Bose come dey lick my chest.

"na mutu....madam I dey killing me fa." Madam just dey cry sweet cry as i dey go fiam ...fiam for her toto. Madam kom  carry her leg wrap me, madam Bose kom go siddon. I just dey fuck madam for ground, dey press her breast

"deeper, faster, Usman!!! " madam just dey shout.

"Deeper fa? Madam you be rija?" Madam kom dey shake o as i dey fvck am, Water just full madam toto.

"my turn, Usman. Come here. Come and sit down here. Me I want to ride you." I just stand up go sit down for chair. Madam just lie down for ground dey shake. But na madam Bose really dey my mind. As i just sit-down for the chair, she come open her leg, hold my prick kom put am inside her toto. Haaa madam Bose sweet pass madam o. She come dey move her big yansh on top me like say she dey ride horse.

I kom pack Madam Bose big yansh as i dey suck her breast. Madam Bose just dey shout like say person dey flog her koboko.

She kom hold me as she dey jump upandan ontop my prik. I kom dey feel like say i wan pour sperm, i just bite madam Bose Nipple small as she dey shout

"I'm cumming, Usman I'm cumming!" "Madam, me kuma I dey going fa. Madam Bose I dey going"

Madam kom laff as she see how we hokd oursef. Next time, na only her go handle Usman o.

I just  smile as Madam Bose kiss me.

Shege dan buroba, madam Bose kiss me like say na she be man.

I happy die! I don fuck 2 oga wife and i just be ordinary gate man. Kai I be better gateman o...
To be continued tomorrow
Comment "next" 👇👇

2 comments:

  1. NEXT ooooo..... Lwkmd this gate man sha ��������

    ReplyDelete